Tip:
Highlight text to annotate it
X
Subscribe
you nor noweytin happen for dat church!!! i say girl dey give testimony, yeye thingna a days een,
na i shock, she say for 15years, she never see boyfriend wey e toast am,
you sure, i shock. weytin she come dey do
na there i no say girl dey enjoy toasting for my church, every-week we dey celebrate
pregnancy pregnancy for una church? truth o God
my brother as dress this suit so eenn, any woman wey i see i go toast am
so far na novara here since dey say girl go complete 15 year nobody dey toast am, we godo anything by all mis, oo boy forget
weytin dey worry this boy.......
whispering
whispering hellooOOoo hey what´s it, fine girl...., i want you
to be my love, you say what? i want you to be my love, baby girl you are too beautifull
hiss•ing eeeeeeen
aaah adam oshiomule brother aan i nor dey gree na diportation....really..
aaaaan aaaan i sue, i nor no weda i no i for nor try am
nor be say u too fine na...u come slap me hot slip
getup u too fine, sorry een i be adam oshiomule brother
you say we dey hide ourself i for nor try am, sorry dodo
we dey hide ourself no problem, becos of kidnaping
bad guy which one na, oo boy
oo boy dat baby een dat baby tear u slap i see am the thing shock me for here
she slap me, you nor see say she dey come dey beg me. i see am na...weytin come happen
the girl come later dey beg you how far na yes i tell her say na me be i go talk na she
come later dey beg eeen i believe you....
i be bad guy na, na when she no say see person wey him slap, na she start to dey beg
CLICK HERE